Proverbs from Nigerian movies

October 20, 2008 by Cassandra Moyo ·
Filed under: Film & TV, Joking around 

Nigerian movies have really become popular in Zimbabwe in recent years. Here is some re-distilled wisdom from the land of Olusegun…

He who lives in a glass house……. Na im pepe rest
A stitch in time…….. dey prevent further tear tear.
Birds of the same feather…na the same mama born dem.
One good turn……… na correct power steering be that.
A bird in hand…….. wetin e wan be again if no be barbeque.
Half bread………. is better than buns.
Journey of a thousand miles……. Ol’boy carry your car go o
He who laughs last…….. na big time mumu be dat. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh?
The patient dog…….. Waalahi, Na hunger go kill am.
All work and no play…….Na banker be dat
All play and no work…… Abeg na real life be dat. afterall u no see as u dey happy wen u know say dem go declare plenty holiday soon.

Tell the world:
  • Technorati
  • Digg
  • del.icio.us
  • Facebook
  • Sphinn
  • Mixx
  • Google
  • eKudos
  • StumbleUpon

Related Articles

Give me a Random Article

Comments

One Response to “Proverbs from Nigerian movies”

  1. Patrick M on October 20th, 2008 6:55 am

    How funny! Great one my sister wo!

Trackbacks

Leave a Reply

You must be logged in to post a comment.